Hnd2
(1 year ago) Fabulous, person will be giving you eye and you won't look here Abi shey nah bcus of KEMI😒😒The unknown
(1 year ago) I love the vibe in this group tonight but why is nobody talking about lekan and anu?Unknown 👀
(1 year ago) Make Una Dey shoot your shot for that class oo,person wey you think you Dey keep might be taken by another personThe unknown
(1 year ago) Wait I have one Question to ask you people....why don't you people cooperate? Shey village people Dey always control you ni 🤷🏾♀️because I don't understand Omo all of you are mad...no offense thoThe u known
(1 year ago) E get person wey I get for mind for that class but make I just Dey observe firstThe unknown
(1 year ago) Ajoke Abi wetin the. Dey call your name...you go Dey do somehow while someone is giving you eyes sha no make I catch you ✌🏾✌🏾
Unknown 👀
(1 year ago) Coz sporty don chop lekan And anu too don give life too stripper