Unknown π
(2 months ago) Make una come out , shake the table well , pour out ur minds it's time , last semester don finish, make una enter una self make everybody for the class collect een own , abii shey una they for nii?..... Awon fans me shake table , shake am wellaUnknown
(2 months ago) Success and olasunkami make una Weldon oo Abeg leave my habeebah alone I love her like datUnknown π
(3 months ago) Demilade never still explain why e dey always look Bisoye,guy she get boyfriendsUnknown π
(3 months ago) Broooo if Kofo hold you d*ck... it's as good as when you pour sand on itπππUnknown π
(3 months ago) Habeebah be looking like one innocent girl but deep down hmmmm and success u well-done ooo nah that book wey u no dey gree teach person go still wound u
Unknown π
(2 months ago) Who do you think is the finest girl in our department guys?