Unknown 👀
(1 year ago) Make una come out , shake the table well , pour out ur minds it's time , last semester don finish, make una enter una self make everybody for the class collect een own , abii shey una they for nii?..... Awon fans me shake table , shake am wellaUnknown
(1 year ago) Success and olasunkami make una Weldon oo Abeg leave my habeebah alone I love her like datUnknown 👀
(1 year ago) Demilade never still explain why e dey always look Bisoye,guy she get boyfriends
Unknown 👀
(11 months ago) 🤗 Do you believe in love at first hug?